LYRICS: P-Square – ”Find Somebody“

Find Somebody

[Intro]
Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma
Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma
Now that you are a-satisfied onye oma (Oori kwa… oori ela)
Spending my money now, onye oma (Oori kwa… oori ela)
Now that you are a-satisfied onye oma (Oori kwa… oori ela)
Spending my money now, onye oma (Ori kwa… Givedem)

[Verse 1]
It’s your wedding day
What a special day
On a Saturday
Girl, you took me far away
We go celebrate
And your friends go jubilate
Every thing go dey
E go turn to holiday

[Chorus]
If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

READ MORE:  DOWNLOAD MUSIC: Olamide x Phyno – Road To Russia 2018 (Dem Go Hear Am)

Refrain
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa

[Verse 2]
As we dey say I do
Girl I no fit lie to you
And I swear by the moon and the sun
Our Pikin go fine like you
I go prove my love to you
Baby, It’s okay I‘ll be there

[Chorus]
So, If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

READ MORE:  LYRICS: Simi - Easy (feat. Deja)

Refrain
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa… oori ela
Oori kwa

[Chorus]
If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody
If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

READ MORE:  Music: Cupti - My Baby

Refrain
My mama dey here
She dey here… She dey here
My papa dey here
Him dey here… Him dey here
Her papa dey here
Him dey here… Him dey here
Her mama dey here
She dey here… She dey here

[Outro]
Everybody dey here!
Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma
Everybody dey here!
Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma

 

The End!!!

Show More
Back to top button