LYRICS: Ayra Starr – Rush

Mavin Records singer, Ayra Starr dropped a song “Rush“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

[Intro]
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

Sabi girl no de too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish Dem wan fight us
If them they new them run them no fit catch up
I no dey form say I to righteous
No come dey form say you too like us
Me no getting Tim for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make Dem dance like poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grand no wan hear what they want telly me
Kudi in my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush

READ MORE:  [Music] DJ OP Dot – Best Of Laycon (Icon Mix)

E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
No b hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

THE END

 

Show More
Back to top button